September 20, 2024

Information reaching Kossyderrickent has it that Ikeja Constituency 1 has chased Lai Mohammed’s son, Folajimi Mohammed, away. (Read More Here).




According to Gistlovers, who shared the video said that Folajimi got rejected by community members in Ikeja. 


In the trending video, they were heard shouting ‘Ole’ – whichh means ‘Thief.’

Gistlovers wrote:


“Now this is it😂😂😂😂😂I am proud of everyone here, see as them pursue lai mohammed pikin wey wan go for 3rd term for Ikeja, my Ikeja people una too much, una disgra.ce am😂😂😂😂woni kuuure.

(2nd and 3rd slide )naso Aunty Activist go shook mouth say lai pikin collect for her hand the day wey she jam am, naso them don find long rope begin Dey drag activist like I pass my neigbour generator oooooo.


“The matter don turn yam pepper scatter scatter ooo, i am happy people are now very wise, be like say everybody want change truly now, before if I post politics matter, Na 50 comments , 100 comments I Dey get, but now people don Dey respond, I see say everybody don Dey take am serious, I post one Na over 2k comment the post get, we are getting there, as for all these yeyebrities wey Dey campaign , I get plans for them ooooo, be like their ho.use Addy, ph.one num.ber and that of all their fAm.ilies go begin drop soon. I come in peace.”

Video below:



View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERBLOG (@gistloversgram.blog)


Discover more from KossyDerrickent

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from KossyDerrickent

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading