Information reaching Kossyderrickent has it that Gistlover shares picture of Blessing CEO in police custody after being arrested.
Taking to social media, Gistlover, shared the picture of Blessing CEO in police custody. The reason for her arrest hasn’t been ascertained at the moment of filing the report.
Gistlover wrote: “Toun olobo giveaway, Omo ale ilishan say them dey use am gather relevance 🤣🤣🤣🤣🤣as per na you them draw inside 1k note now , eleribu, na like this blessing start before van land for her yeye office wey olopa carry am, inside new year na case blessing go still use start am as her next hearing na January 12,you see as blessing don gentle?? You are next, all these Cloutina cut and join activist wey social media turn to yeyebrities osan gangan, na like this una go dey collect one by one , Toun elesin, you are next, see as you no get peace for over two weeks now, you just dey start my dia , it’s time to pay for all your attrocities, always using God’s name to justify nonsense, oni shey orire seh, I get your time today.”
Photos below:
View this post on Instagram
Discover more from KossyDerrickent
Subscribe to get the latest posts sent to your email.