February 14, 2025

Information reaching Kossyderrickent has it that Actor Yomi Fabiyi’s marriage comes to an end for the third time. (Read More Here).



1657348614815641 0

Taking to social media, Gistlover, revealed the Gist. According to Gistlover, the marriage gotten broken due to infidelity on the part of Yomi Fabiyi. 

Gistlover wrote: “Actor Yomi Fabiyi marriage folds up for the 3rd time🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️Hello tueh tueh , if I talk them no go allow me talk ooo, gisltover Na lie , yen yen yen , they still posted each other , this blog is toxic, yen yen yen, toxic kee una papa there 😏😏😏😏😏Well, Yomi don finally pack out of the house for him wife oooo, them don drag each other to court ooooo, I talk am that Dey una no allow me talk, even the wife swear for me , now oro tani ki baba Na gbo, Oba loma pari eh ooo(talk wey we say make Oba no hear, Na Oba go settle am), where I for know say he don red say the babe no fit endure again Na when I see her for comment section, what’s goin on here, Na Yomi Ikebe super wife be this keh, I know say the matter don red , I sha waka pass , as the matter come serious naso she land inside my dm ooo😏😏😏😏shey kosi,wetin happen again , shebi you and your husband don abuse me , naso she begin cry say yomi don pack comot for house come drag am go court again , Dear Yomi you are not what you preach , young girls will come to you to act instead Na prick you go Dey offer them , it’s safe to say Yomi practices s.ex for roles , because this grace girl was his student , before we know it oga knack am belle , Na wetin cause fight between mo Bimpe and Yomi till today be that 😂😂😂yomi prick no Dey stay one place , in as much as I no support the wife too because Na wetin she find she see, yomi should stop intimidating her with court , abi make I no put mouth GLB Nation?? Because Na like this we put mout for precious matter before she go back to Dey play love with FFk (anywhere belle face Na front 😂😂😂) Dear Yomi stop knacking all the girls under you and be doing yeye activist online , take your prick, i come in peace ( swipe to read All evidence attached) Igo orobo oni bawa ooo.”


Discover more from KossyDerrickent

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from KossyDerrickent

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading