December 14, 2024

Information reaching Kossyderrickent has it that Nigerian skit maker, Isbae U, is called being called out for demanding sex for roles from ladies. (Read More Here).







Taking to social media, Gistlovers, began to share screenshots of women who slided into his DM to reveal that Isbae U usually demand sex from them before handing handing over any role to them. 





In the trending audio clip below, a lady based abroad is heard saying that Isbae U has refused to send money to her despite allowing him masturbate (show his penis) via video call. 

Gistlovers wrote:


“Toh, Alihamdulilah, i come in peace, E don do oo, dm don almost catch fire onto Bae u prick, anybody wey go send me prick on a holy Sunday like this again, I go swear for the person, make una allow me drink water drop cup o. igi ewedu oni wo pawa oo.


“Hello tueh tueh, 3 other gehs don come out ontop bae u matter, same story oo, Bae I them use video call swear for you?? Video call and toilet, Fiam you don enter toilet, Bae u Friends if him don enter toilet make una Dey follow am, e get mission, that’s another outfit and another day ooo, this one video you no show prick you just Dey look brezz, As a public figure you should seize and desist from such attitude mehn, not honorable at all, Have some class now, these gehs out there are ready to ruin your career if you allow them, fame comes with access to plenty things, e.g free PUNA, plenty gehs and all, but Na you go use your brain, Bae u I no want see any prick or video call matter again ooo, I rest my case. Igi ewedu oni wo pawa oooo.





“Hello tueh tueh otun ti zeh oooo, Bae you don enter am oo, naso I Dey my dm jeje wey una Dey send prick up and down ,but bae you wetin happen, why you come Dey squeez the prick like that, 3 videos yan yan, 40mins video wey you still Dey drag the prick until you da(cum) wo here no be porn site ooo make una no blind person eye. But Bae u Na Kems mama( mummy wa) gbola now. Mummy wa shey you no give Isbae you to do ni, he looks starved in that video with that him gbola wey Dey stretch. I beg I Dey on leave oooo, make nobody disturb my rest with Oko matter(gbola). Dear Bea u go sort your hook up geh oo make she no go send am to blogger wey go help you post am for porn site. I come in peace, igi ewedu oni wo pawa ooo.”



View this post on Instagram

A post shared by @gistloversblog11




View this post on Instagram

A post shared by @gistloversblog11


Discover more from KossyDerrickent

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from KossyDerrickent

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading