November 14, 2024

Information reaching Kossyderrickent has it that Wife, Stellamaris Okafor calls out Jasmine Chioma Okekeagukwu for using her husband, Mr Ibu’s dementia to get him to herself and abandoning his biological children. 



Taking to social media, Mr. Ibu’s wife cried out to Gistlover, sharing multiple videos about how her husband beats and threatens her because of a strange woman, Chioma Florence Okekeagukwu (Jasmine). 


Jasmine has been revealed many times on social media to be the biological daughter of Mr. Ibu (John Okafor), but it was all a lie. 


Gistlover wrote: “Continuation: Slide to read all chat,this was earlier today when Chioma brought shameless Ajiwe police station to harass Mr Ibu wife because according to eye witness Chioma Dey knack one of their oga too, read the previous post and this continuation to understand all those twist wey them gather twist the story for daddy freeze live video no go work, damage control in the mud, posting old pictures of she and Mr Ibu won’t work either,you have been exposed shey na chioma abi jasmine be your name, she uses Mr Ibu to get traffic and money on TikTok, blocked all access from the wife, Mr Ibu children dey house no go school but this girl wey nor get one single work dey send her own pikin to big school all from money she makes on Ibu, I will bring Mr Ibu family and wife come this live , I go also drop medical reports of wetin dey do Mr Ibu, no be clear eyes Ibu take dey do all these things , I say matter is about to get messy , Chioma wey be popular olosho for Cyprus come dey form Ibu pikin all of a sudden just to gather fame and clout,since yesterday wey I i post her picture sef na him all Chioma old customers don full my dm 🤣🤣🤣🤣matter dey start soon seh, make everybody wake up first , all these ones na intro, live video soon, as for those two sons that came online to support Chioma wetin una expect , this is why I will never support polygamy, matter what disunity go dey ni Sha , you expect them to like their step mother ??? Toh, we don hear from Chioma next na Ibu wife, we can’t be one sided , she dey come live video soon,I come in peace. 


“Hello tueh tueh , Otife get started, you see the level some girls go just to get fame ehn, he go shock you ooo, you dey knack person dey call am your papa, Jasmine come here , heaven and earth will be against you from this very moment, I say it’s about to get started , Mr Ibu has loss of memory and a girl who is not related to him at all took advantage of that ,took his Instagram password and using Mr Ibu for content and to get fame, infact she add her page for mr Ibu bio, they are not related at all, infact she is at the verge of selling Mr Ibu house today before this matter come out, it’s about to be a long night,full story soon , get your popcorn, ogun go soon Kee person now , Moun nbo.


“Hello tueh tueh, GLB NATION you see otun ti zeh oooo, I never even write damage control don dey fly left and right, now I would want everyone to read through this whole chat and it will be dropping more later in the morning for people wey din sleep for naija, I go even bring Mr Ibu wife come on live video, The girl parading herself as Mr Ibu pikin isn’t related to her according to the wife, the girl took charge of all Mr Ibu social media account and is the one taking payment for all Mr Ibu work, don’t be deceived by that their yeye damage control, wife sef go come online today and tell her on side of of the story, it’s about to get messy, as it is now, the wife was arrested earlier today by this same Chioma with Ajiwe police station people and they threatened her not to spill anything online and also to vacate the house as them wan sell am for 65m, but na ogun go kee any policeman wey go put mouth for this matter , Chioma dey knack one of their boss hence she harrassing the wife with Police,wahala is about to happen for this mark Zuckerberg app,Mr Ibu sister sef dey my dm saying na memory loss dey disturb mr Ibu say them no sabi the girl ooo, she is about to ruin Ibu, dropping more videos in few minutes make everybody wake first , I dey come.”

Video below:

View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERSBLOG (@gistloversgram_media)




View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERSBLOG (@gistloversgram_media)




View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERSBLOG (@gistloversgram_media)


Discover more from KossyDerrickent

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from KossyDerrickent

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading