September 20, 2024

Information reaching Kossyderrickent has it that Gistlover has shared video of Yoruba actress, Oyedeji Olaide, in bed with a strange man as the blogger revealed the first husband and second husbands. 




According to information, Gistlover, revealed that Oyedeji Olaide has two husbands and she’s refusing them from seeing their children. 


According to information, one of the husbands is identified as Dre Dre and the second one as Wounded Olukotan Alan

Gistlover wrote: “Ewwwwww, who open soakaway???🤮🤮🤮🤮🤮Razzo on another level, wetin dey sm€ll like this ??? God abeg oooo, 4pikin 10 papa, onto the next one , small time now she go naked dey do advert, wetin hunger go cause ehn, tueh🤮🤮🤮🤮 who use this girl do werey ambassador with her crocodile 🐊 skin, God abeg oooo, which skin she use dry influence, na like this Dem dey collect una money go, Omo irankiran, oti laju sodi, Olobo town council, if Instagram don give una small fame, naso una go dey jump about like crayfish wey enter hot oil, oni shey orire seh,I come in peace. 


“Talo megun wa🤣🤣🤣Laide wan open eyes oooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣na gistlover remain wey she want take open eyes with her d1rty looking skin, oni shey orire , iku ojiji fall on that your rubber yansh , I look like who dey follow you open teeth, olobo giveaway sef dey talk🤣🤣🤣Aje kun iya Loma je, all those your razzness na zero for where I dey , Emi iyalaya eh a gbon bi aso ofi, na me and your mama for house be mate so anything wey you type for this page na your mama get am , oni dele pe seh, talon Jeun taja njuru, Hungry geh forming influencer online , na as you take spoil Dare life you wan do to this one too, oni jere seh, o ma pasan aye ni, you no dey look face??? Ka koolu fun irandiran eh , you come headquarters come rant , oni fi Ara ire lo, ofo lomi efo nshey ofo Loma shey laide , olopo promo, d1rty hungry b1tch, them carry you enter Germany you distribute puna everywhere, BRING IT ON, BRING IT THE F ON. I don blur werey name , no free PUBLICITY for her mehn, before you know it now, them go begin run advert promo 🤣🤣🤣5 post for 10k, awon Elebi, tueh. I come in peace. 


“Okay, if women misbehave too, they should be called to order, if na man misbehave we dey use rope drag them like I pass my neighbor generator, why be say all the laide wey dey Industry cheap like this and their story are alike , just like laide bakare story, na this first husband carry olaide ayodeji enter Germany, na him even tush laide up small , laide razz pass like this before and d1rty, but the guy tush am up, they had 3 children together but lost one due to the two of them na heavy drug taker, them go add loud join, so she lost the baby, one thing sha led to another, laide and the guy f1ght because of infidelity on laide side , the other guy wey carry am enter Germany no get himself till today, she has refused to allow the guy see him children , naso the guy write wounded for him page and dissapear online ever since, so she come carry this new one enter Germany, she born two for this one too, one boy one girl, as it is bayi, she don say make this one sef dey go as she don see another catch, family don put mouth tire but no way, this one too dey do like mumu want commit suicide 🤣🤣🤣🤣ontop d1rty laide ooooo, God abeg , All these Nollywood geh be doing the most , no contentment, na to dey knack around them sabi come dey claim hardwork, After she don use this new guy do content finish, she don drop am,hustle oooo, make babe no use you do content finish come dump you, make una swipe to see how the laide be🚶🚶🚶🚶🚶🚶igi Ewedu oni wo pawa ooo, I come in peace.”

Video and photos below:



View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERBLOG (@gistloversgram_mediahouse)




View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERBLOG (@gistloversgram_mediahouse)

View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERBLOG (@gistloversgram_mediahouse)




View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERBLOG (@gistloversgram_mediahouse)



View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERBLOG (@gistloversgram_mediahouse)





View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERBLOG (@gistloversgram_mediahouse)

View this post on Instagram

A post shared by GISTLOVERBLOG (@gistloversgram_mediahouse)




View this post on Instagram

A post shared by KossyDerrickEnt (@kossyderrickent)


Discover more from KossyDerrickent

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from KossyDerrickent

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading