February 15, 2025

Information reaching Kossyderrickent has it that Gistlover has promoted Instagram page of Mandy Kiss after she cried out for being called an Olosho. (Read More Here).



1655376834251312 0

Taking to social media yesterday, Mandy Kiss, cried out after she said people are calling her a prostitute because of her kind of content. 


Now, Gistlovers, has stepped in to promote her business. 

Gistlovers wrote:


“@mandybusiness_page Hello tueh tueh , before I come back from where I go chop,biko make una don follow @mandybusiness_page woto woto, abeg make una support geh wey Na Instagram be their means of livelihood, E Shanu aje. Na for 49k we start biko e shanu eh, e not easy to loose page e dakun , I will be back I wan go chop.


“Toh🚶‍♂️🚶‍♂️if she say Na content , Na content Na niyen😂😂😂 GLB NATION make una follow her new page @mandybusiness_page seems she lost the old one, make una show am love biko make she for no cry again ooo, Na you say Na content now ooo, I no wan hear woni pe woni le tommorow oo, not easy loosing a page , if person no be giran like me, one might not survive it , make una follow am Edakun so she can pay bills.wey Adeherself today , ever since she lost that page it has not been the same, esanu Mandy oooo. 


“Note: this isn’t a paid post just helping a geh trying to make ends meet , iku oni pawa ooo.”


Discover more from KossyDerrickent

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from KossyDerrickent

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading